Here is the official Davido – ‘Fem‘ lyrics so you can sing along.
[Intro]
Dapche killin this one
[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk too much
Fem
Baddest
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey talk too much
I be baddest
Person wa dey find the beating
Omo nor dey do biz biz
Just call me
You won know 30BG
You go know 30BG
When you see 30BG
You wa dey find the beating
Odogwu say he like to party
Just call me
You won know 30BG
You go know 30BG
When you see 30BG
[Pre-Chorus]
Make una tell am to call me (x2)
ah ah ah ah ah (x2)
[Chorus]
Why them come dey para para
Para para for me
Why everybody don dey para para
Para para for me
Na why 30BG we go para para
Para dem go para for you
[Verse 2]
Before the matter get serious
Before the whole matter get dangerous
You need to make sure you don’t say too much
Cause if you say too much
I fit to run up on you
I get fans when dey para gon
My own G pass G-Wagon
My nigga
I send trace no Twitter stuff
I get men I nor dey gather boys
[Verse 3]
I dey live my life
Man dey turn am to shoe turn size
When e be say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind
Give them mind
Give my life
Man dey turn am to shoe turn size
When e be say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind
Give them mind
[Pre-Chorus]
Ah ah ah ah ah (x2)
Make una tell am to call me
Ah ah ah ah ah (x2)
[Chorus]
Why them come dey para para
Para para for me
Why everybody don dey para para
Para para for me
[Outro]
Para para para
For me
Dapche killin dis one
14 Comments
So good
ubanku your father
Good evening davido i’m one of your fans please send 1000 recharge card for me airtel line
Nice one bro Keeps it up
Davido l love you, please send me money I really need money, I am in pains😢😢😢😢😪😪 but I really love this song 👍👍💕💕💕😍😍
What a nice song
Nice really nice
Best among the rest
OBO god should protect and help you to drop more garm u too much
07081325013
Wow what a talented one
wow my own celebrity l love you
Lovely
Amazing
Nice one bro Keeps it up
Lovely song i love it wow nice