Don’t miss this amazing brand new tune from Burna Boy – Vampire.
Burna Boy releases out a brand new song titled “Vampire“.
This new jam from Burna Boy is a follow-up to his latest song “Agbada“.
Listen and download Burna Boy – Vampire below,
Want the latest Naija songs? CLICK HERE
47 Comments
David you are very stupid for telling burnaboy (boss) that statement?
@ sir shigo you’re the stupidest person I have ever seen do you know who is oluwa burna?? Hello
Ray money, you day craze
What’s up
Sirchigo
Xo because David call burna boss dats Wat make him stupid…
you need Jesus???
You suppose no say me no be new comer
So my baby make you no go dull am
Broz abeg help me ask them
Please be shutting up once in a while thank you
You they killing dem
YoThe boss burna boy slay them with serious case
What’s up sirchigo
He no know ni
clear am Holuwa Burna
Why insults???
Clear road for my National lord???
Them dy talk better thing u dy talk about national lord…Na Aye matter we dy talk here
Fem there Jew who born you self wey you dey yarn like this
I grt you amigo dodo for you..who no know no go know…. Forward who no road.. Oluwa Burna ..national casted 0147
u bam oo dodos
Die it Jew like you
Be careful
you bamm
Burna u lost ur fear many years ago who dey fear who bro clear road
Make una die 4 dier who u help
na aye music
i they see say the music industry for nija go soon turn secret society before 2024 if onar nor commomt hand from wuruwuru even my uncle 2baba still they too.. we go fear fear 4 nija
i they see say the music industry for nija go soon turn secret society before 2024 if onar nor commomt hand from wuruwuru even my uncle 2baba still they too.. we go fear fear 4 nija
Oluwa burna Na my baba ,love de guy he to good ni
Burna boy u be boss
No be lie, oluwa burna na biggy man wey no dey wear agbada
Sm. Burna boy
Aruba bam oluwa Burna.
Oluwa Burna…..my baruda…whu price most pay inside h.I.t…2.2 bu egede…bam burna
omo burna is 2 much love d hit
my target na next year. no time. #spade# coming through a.k.a burna kid
this song is dedicated to all axe men way bam yakata like oluwa burna boy u de game my s m
interesting song
Oluwa burna e sure for u nw dodorima for u. Cos this song is dedicated to all axe men around the global
he’s GOod
Both of this duo are king in their own way and are from the same confraternity getting their good cash and you guys are here insulting yourself. #who dey *******
Oluwa Burna lord… Dodos 4 you
e b like say una no baff well ba becos if una baff well una no go come here day cast una self if u bam u keep am for ur self or u wait till person price then u sell am for ram
u bam oo dodos
burna boy you too love hit
Surely, this song got a dark vibe..
Oluwa burna get way forward die..
Wetin u no sabi, no sabi you..
Burna dey game yakata..
Good music