Facebook Twitter Instagram YouTube
    NaijaMusic
    Contact Us
    • Home
    • Music
      • Albums & EPs
      • New
      • Lyrics
    • Video
    • Mixtape
    • Gospel
    • Gist
      • Music News
    • South African
    • Ghana
    • Articles
    NaijaMusic
    Home » Lyrics » Burna Boy – Common Person Lyrics

    Burna Boy – Common Person Lyrics

    By NaijaMusic DeskFebruary 3, 2023, 12:46 pm
    Facebook Twitter Telegram WhatsApp

    Burna Boy – Common Person LyricsHere are the song lyrics to Burna Boy’s just-released song tagged – “Common Person“. The lyrics arrive just in time for you to sing along.

    Burna Boy – Common Person Lyrics below.

    Bong killa
    Na me wey dey clean una house
    Na me wey dey wash una car
    Na me wey dey cook ununu
    Na me wey dey wash una cloth
    Na me wey dey work for your shop
    Na me wey dey hawk ununu

    I be common person but my happiness oh still be my own
    Everybody get role no mean say your own role pass e my own
    Because na God I dey put all my faith, food for my plate

    Fit no do me jo
    Mma balanso
    Even as things no dey go my way
    Even in days where I no get nothing at all
    Mma balanso

    Na me wey dey drive your bus
    Na me wey drive your keke
    MMA balanso
    Na me wey dey run around
    Na me do the job
    MMA balanso
    I be common person but my happiness oh still be my own
    Everybody get role no mean say your own role pass e my own

    HOTTEST SONGS RIGHT NOW!
    • Ruger – Asiwaju
    • DJ PlentySongz – Best Of Asake & Seyi Vibez 2023 Mix
    • Trending Naija Songs Right Now (2023)
    • Iyanya X Mayorkun X Tekno – One Side (Remix)[Snippet]
    • DJ Lawy – First Mixtape 2023 (Mixtape)
    • Bethel Music – Goodness of God
    • DJ Swagger – Drill Mix. Vol 2
    • Asake – Yoga
    • DJ Neptune ft Ruger – Bienvenue
    • Dj Vip Everywhere – Welcome to January 2023 Mixtape
    Burna Boy

    You Might Also Like...

    • VIDEO: Burna Boy – Common Person
    • Popcaan ft Burna Boy – Aboboyaa
    • Burna Boy, Asake to perform at Coachella 2023
    • Burna Boy explains why he showed up late for his Lagos concert
    • “God will punish you” – Burna Boy tells fans during his concert

    1 Comment

    1. Black angle on August 16, 2022 10:37 am

      Make sense

      Reply

    Leave A Reply Cancel Reply

    HOTTEST SONGS
    Copyright © 2017 - 2023 NaijaMusic.com.ng. All rights reserved. About Us | Advertise With Us | Contact Us | Privacy Policy | Disclaimer | DCMA Notice

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.